He who lives in a glass house, na im pepe rest.
A stitch intime, dey prevent further tear tear.
Birds of the same feather, na the same mama born dem.
One goodturn, na correct power steering be that.
A bird inhand, na barbeque.
Half bread, is better than buns.
Journey of a thousand miles, ol’boy carry your car go o
He who laughs last, na mumu. Why im no catch the joke at the first time and laugh when others dey laugh?
The patient dog, na hunger go kill am.
All work and no play, na banker be dat
All play and no work, abeg na real life be dat. Afterall, u no see as u dey happy wen dem declare hoilday.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment